Music Lyrics

[Lyrics] Orezi – No Advise Me

Orezi – No Advise Me

No Advise Me Lyrics by Orezi.

Nigerian vocalist, Orezi recently dropped a song “No Advise Me“, on popular demand we serve the lyrics to the song to sing along.

In case you haven’t download the Song yet, check it out below alongside the Lyrics.

No Advise Me Lyrics by Orezi.

Intro
Any money wey i get shayo and enjoyment,
Na hin dey my head
I no fit kill my
Ah oh ah eh
Ah oh ah eh

Chorus
Any money wey I get, shayo and enjoyment,
Na hin dey my head
I no fit kill myself,
Any money wey I get, shayo and enjoyment,
Na hin dey my head
I no fit kill myself,
Fi mi le, Kin jaiye mi
No dey advise me, no dey advise me
No dey advise me
Fi mi le, Kin jaiye mi
No dey advise me, no dey advise me
No dey advise me

Verse 1
Come and dance with shoes on, moti ready la ti jo gan
Maami shake that bumbum
I no care if na silicon
Your body like Voltron, Walai oma bad gan,
I know you wanna rock in Louis Vuitton
I go buy am cause you pretty gan
Vanessa (vannesa)
Nibolowa (nibolowa)
Moti mu ‘Koko Samba’ ati ‘Odogwu bitters’
Jaiye foreign, Jowi Zaza,
Aboki waya, Wa sey mi ni dollar ehhh

Chorus
Any money wey I get, shayo and enjoyment,
Na hin dey my head
I no fit kill myself,
Any money wey I get, shayo and enjoyment,
Na hin dey my head
I no fit kill myself,
Fi mi le, Kin jaiye mi
No dey advise me, no dey advise me
No dey advise me
(No worry about my future)
Fi mi le, Kin jaiye mi
No dey advise me, no dey advise me
No dey advise me
(No be you go tell me how I wan take spend my money)

Refrain
Ooh ahh
Teacher no teach me nonsense
Ooh ahh
No teach me nonsense,
Teacher no teach me nonsense…

Outro
Vanessa (vannesa)
Nibolowa (nibolowa)
Moti mu ‘Koko Samba’ ati ‘Odogwu bitters’
Jaiye foreign, Jowi Zaza,
Aboki waya, Wa sey mi ni dollar ehhh

THE END


Go check the lyrics for other songs, Click the “Lyrics Category” also Get latest music mp3, Click the “Music Category” and lastly Get the video to latest released songs, Click the “Video Category“.

To get our latest updates on social media, follow us on Twitter and Facebook.


Also

Download The Song

Leave a Comment